Charm Song Lyrics | Rema

Home » English Songs » Charm Song Lyrics | Rema

Charm sung by Rema. This song is from the album “Rave & Roses” This song was released in 2022. Charm Song Information Song: CharmAlbum: Rave&RosesSinger: RemaLyrics: RemaYear: 2022 Charm Song Lyrics In English LondonAnother banger Come here, wetin dey worry you?Bring body make I rock am, yeah, yeahI know you senior meI get money pass…

Charm Song Lyrics

Charm sung by Rema. This song is from the album “Rave & Roses” This song was released in 2022.

Charm Song Information

Song: Charm
Album: Rave&Roses
Singer: Rema
Lyrics: Rema
Year: 2022

Charm Song Lyrics In English

London
Another banger

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi

See body oh (See body, see body oh)
Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)
Please help me oh
Me I don jam wetin pass me oh

Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you? (For you)
Why you wan dey buga wọn? (Wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor

You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
Oya follow my command baby do like I do
Baby front and back
Gimme boom-baka-boom

Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi

Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)
Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor

Soco, ah (Ayy)
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy

Charm Song Official Music Video